MAKE HAND WASHING YOUR BEST FRIEND  - by Ejiro D Salubi
1 min read

Awa future dey awa hands o, mama, pikin, and papa una know when to wash yor hand? the simple act of hand washing fit protect your health well well. Make you teach your children and all your family members to dey hand wash" - written in Nigerian pidgin English

Read More  
I BUILT MY SITE FOR FREE USING